afamako

Naija

Etymology

From: Na name of one company for old Midwest region, di name of di company na Afam and Co.

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

  • Make person dey do someting wey gain no dey.
  • Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
  • I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do.  — ( I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
  • Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.  — ( I know the pay is poor but I will keep the job.)
  • You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do?  — (Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job