Difference between revisions of "bet"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
| Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | * Make person | + | * Make person put money or someting sey someting go happen or e no go happen. |
:* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''.|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}} | :* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''.|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}} | ||
:* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca.|(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}} | :* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca.|(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''bet'' | * English: ''bet'' | ||
Latest revision as of 12:49, 27 February 2024
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̂t
Noun
- When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — ( I told you your father spends all his money on gambling.)
- Na bet dem dey bet for here. — (This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
- Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet. — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
- We bet sey Chelsea go beat Barca. — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)
Translations
- English: bet