Difference between revisions of "copy"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''copy'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 258 | * Frequency in raw corpus: 258 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 1113 | * Frequency rank in raw corpus: 1113 | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | copy | + | * Na someting wey dem make wey resemble anoder [[gan]]. |
| − | + | :* {{ux|dv| I beg you know where I keep dat '''copy''' wey you make of your NYSC certificate give me yesterday?. |(NSC_Legbeti_20201. Please do you know where I kept the photocopy of your NYSC certificate that you gave me yesterday?.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|INEC say na '''copy''' of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. |(bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get '''copy''' of di election results. |(bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that he hopes he gets a copy of the election results.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
| − | + | * [[copycopy]], [[photocopy]], | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | * | + | * [[photocopy]] |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''duplicate'' |
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | + | * Na to make someting make e be like anoder [[gangan]]. | |
| − | #: {{ux|dv|Tunde '''copy''' for di exam. |(Tunde cheated in the exam.)}} | + | #: {{ux|dv|Tunde '''copy''' for di exam. |(Egbokhare2020. Tunde cheated in the exam.)}} |
| − | + | #: {{ux|dv|Make we '''copy''' Jesus, |(jw__22863. Let us be like Jesus.)}} | |
| − | #: {{ux|dv|Make we '''copy''' Jesus, |(jw__22863 | ||
| − | |||
| − | |||
#: {{ux|dv|'''Copy''' dis link |(bbc__26204, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Copy''' dis link |(bbc__26204, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|'''Copy''' Jesus Example |(jw__6108, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Copy''' Jesus Example |(jw__6108, __no translation__)}} | ||
| Line 73: | Line 41: | ||
#: {{ux|dv|One way na to '''copy''' how Jehovah take dey do things. |(jw__38249, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|One way na to '''copy''' how Jehovah take dey do things. |(jw__38249, __no translation__)}} | ||
# nsubj-obj (frequency:6) | # nsubj-obj (frequency:6) | ||
| + | to cheat in an exam | ||
#: {{ux|dv|Jesus '''copy''' im Father example. |(jw__19972, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Jesus '''copy''' im Father example. |(jw__19972, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|This is Nigeria: Why Falz '''copy''' America rapper Childish Gambino |(bbc__93701, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|This is Nigeria: Why Falz '''copy''' America rapper Childish Gambino |(bbc__93701, __no translation__)}} | ||
| Line 93: | Line 62: | ||
#: {{ux|dv|That one go make you trust am, learn from am, and '''copy''' im better example. |(jw__22935, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|That one go make you trust am, learn from am, and '''copy''' im better example. |(jw__22935, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|So, as long as we remain with Jesus and '''copy''' e example, we too go get joy. |(jw__21714, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|So, as long as we remain with Jesus and '''copy''' e example, we too go get joy. |(jw__21714, __no translation__)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Revision as of 10:02, 19 January 2021
Naija
Etymology
From: English copy
Pronunciation
- kɔ̀pí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 258
- Frequency rank in raw corpus: 1113
Noun
- Na someting wey dem make wey resemble anoder gan.
- I beg you know where I keep dat copy wey you make of your NYSC certificate give me yesterday?. — (NSC_Legbeti_20201. Please do you know where I kept the photocopy of your NYSC certificate that you gave me yesterday?.)
- INEC say na copy of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. — (bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)
- Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get copy of di election results. — (bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that he hopes he gets a copy of the election results.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: duplicate
Verb
- Na to make someting make e be like anoder gangan.
- Tunde copy for di exam. — (Egbokhare2020. Tunde cheated in the exam.)
- Make we copy Jesus, — (jw__22863. Let us be like Jesus.)
- Copy dis link — (bbc__26204, __no translation__)
- Copy Jesus Example — (jw__6108, __no translation__)
- mark-obj (frequency:19)
- Who Gaius be, and why we need to copy im example? — (jw__46006, __no translation__)
- One way na to copy how Jehovah take dey do things. — (jw__38249, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:6)
to cheat in an exam
- Jesus copy im Father example. — (jw__19972, __no translation__)
- This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino — (bbc__93701, __no translation__)
- advcl-obj (frequency:6)
- We dey use hand copy am so that we fit use am for our study. — (jw__25484, __no translation__)
- How you go take copy Jehovah example when person do wetin vex you? — (jw__15505, __no translation__)
- aux-mark-obj (frequency:6)
- And e make dem to fit copy im character. — (jw__34087, __no translation__)
- Yes we go fit because Jehovah make us to fit dey copy im character. — (jw__39690, __no translation__)
- - (frequency:5)
- You know sey we si~, we like copy, copy. — (NST_cleaned__7509, __no translation__)
- Which one of dem you go like copy, and why? — (jw__45713, __no translation__)
- aux-obj (frequency:5)
- Dey copy Jehovah, — (jw__6947, __no translation__)
- And if we try dey copy im example, — (jw__1418, __no translation__)
- mark (frequency:3)
- You know sey we si~, we like copy, copy. — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__81, You know that we si... we like copying.)
- Which person example better pass to copy if we want endure and wetin help am fit do this one? — (jw__45811, __no translation__)
- cc-obj (frequency:2)
- That one go make you trust am, learn from am, and copy im better example. — (jw__22935, __no translation__)
- So, as long as we remain with Jesus and copy e example, we too go get joy. — (jw__21714, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
Antonyms
- share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
Translations
- English: to cheat in an exam