Difference between revisions of "dowry"

m (Conversion script moved page Dowry to dowry: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
* suv 0.78 7, n200 0.77 12, pepple 0.75 11, entitlement 0.75 7, n150 0.75 7, 10-year 0.74 7, n250 0.74 10, double-track 0.74 5, bribes 0.74 10
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
Borrowed from English dowry
+
From: English ''dowry''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 8
 
* Frequency in raw corpus: 8
 
* Frequency rank in raw corpus: 8830
 
* Frequency rank in raw corpus: 8830
−
 
−
The word is used more in written texts than orally.
 
−
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
dowry: the money paid to a bride's parents as bride price -- Definition in Naija?
+
*Money wey de dey pay give woman family when de want marry am.
−
 
+
:* {{ux|dv| Dem don pay im '''dowry'''? |(Egbokhare_2020, Have they paid her bride price?)}}
−
 
+
:* {{ux|dv| As you dey ready marry so, keep ''dowry'' down. For dat area, de no get joy. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Ensure that you keep some money for the dowry. In that community, they are not very nice.)}}
−
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
−
#: {{ux|dv|Dem don pay im '''dowry'''? |(Have they paid her bride price?)}}
 
−
# - (frequency:6)
 
−
#: {{ux|dv|so you no go pay '''dowry''' for dat woman again?you go pay but di '''dowry''' go uh-- e no go dey as normal |(deuber__3369, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Goment wey say dem spend 30 million ontop di wedding say dem go also give all di wives N20,000 '''dowry''' to take hold bodi. |(bbc__54558, __no translation__)}}
 
−
# det (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|so you no go pay '''dowry''' for dat woman again?you go pay but di '''dowry''' go uh-- e no go dey as normal |(deuber__3369, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Daurawa wey also be di Commander General for di state hisbah board tok say unlike pipo wey no get money wey di state go pay dia '''dowry''' and buy furniture for dem, di big men no need dat one so di state no go give dem free. |(bbc__27139, __no translation__)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
−
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
* suv 0.78 7, n200 0.77 12, pepple 0.75 11, entitlement 0.75 7, n150 0.75 7, 10-year 0.74 7, n250 0.74 10, double-track 0.74 5, bribes 0.74 10
+
* [[brideprice]]
−
 
 
−
====Antonyms====
 
−
* suv 0.78 7, n200 0.77 12, pepple 0.75 11, entitlement 0.75 7, n150 0.75 7, 10-year 0.74 7, n250 0.74 10, double-track 0.74 5, bribes 0.74 10
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: the money paid to a bride's parents as bride price
+
* English: ''dowry''

Revision as of 12:05, 5 February 2021

Naija

Etymology

From: English dowry

Pronunciation

  • dáúrì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8830

Noun

  • Money wey de dey pay give woman family when de want marry am.
  • Dem don pay im dowry?  — (Egbokhare_2020, Have they paid her bride price?)
  • As you dey ready marry so, keep dowry down. For dat area, de no get joy.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Ensure that you keep some money for the dowry. In that community, they are not very nice.)

Synonyms

Translations

  • English: dowry