Difference between revisions of "manage"

m (Conversion script moved page Manage to manage: Converting page titles to lowercase)
Line 21: Line 21:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
manage: to cope -- Definition in Naija?
+
# Make person use someting small small make e no quick finish.
−
 
+
#:* {{ux|dv|As di country be now, na '''manage''' everybody dey '''manage'''.|(Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive. }}
−
 
+
#:* {{ux|dv| Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, '''manage''' am well well. |(NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)}}
−
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
−
#: {{ux|dv|As di country be now, na '''manage''' everybody dey '''manage'''.|no translation}}
 
−
# mark-obj (frequency:40)
 
−
#: {{ux|dv|Na for dem to '''manage''' dia moni wella. |(bbc__6242, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|But as for money to '''manage''' dis disaster... |(bbc__21554, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But as for money to '''manage''' dis disaster... |(bbc__21554, __no translation__)}}
−
# obj (frequency:27)
+
# Make person use someting well.
−
#: {{ux|dv|How you dey take '''manage''' am? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)}}
+
#:* {{ux|dv|How you dey take '''manage''' am? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)}}
−
#: {{ux|dv|Na di way wey de take '''manage''' yes! |(WAZA_06_Cigarettes_T__222, it is the way that they manage, yes)}}
+
#:* {{ux|dv|To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey '''manage'''. |(ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)}}
−
# - (frequency:13)
+
#: {{ux|dv|Wetin go help us fit '''manage''' our problem? |(jw__42110, What can help us manage our problem.)}}
−
#: {{ux|dv|'''manage''' |(deuber__4880, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Na '''manage'''. |(NST_cleaned__22966, __no translation__)}}
 
−
# aux-obj (frequency:13)
 
−
#: {{ux|dv|Wetin go help us fit '''manage''' our problem? |(jw__42110, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Prayer and personal study don help me fit '''manage''' my problem. |(jw__17947, __no translation__)}}
 
−
# mark (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|Tori people don dey wonder why one outbreak dey take long to '''manage'''. |(bbc__95491, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|One of dem say: We no dey admit new patients, na only di old patients we dey try to '''manage'''. |(bbc__78455, __no translation__)}}
 
−
# advcl-obj (frequency:6)
 
−
#: {{ux|dv|AFP HIV/Aids no get cure but treatment dey to take '''manage''' di disease To help prevent HIV/AIDS for pickin: |(bbc__9990, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Tarawalli say those wey survive go need where to stay, blanketS, and other things to help dem '''manage''' demself, as dem dey try recover. |(bbc__93085, __no translation__)}}
 
−
# cc-obj (frequency:4)
 
−
#: {{ux|dv|Train non-specialised health workers to torchlight and '''manage''' suicidal behaviour. |(bbc__20586, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|World Health Organisation make dat day special to create awareness, let pipo know about HIV and how to prevent plus '''manage''' am. |(bbc__101328, __no translation__)}}
 
−
# obl:arg (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|For social media, people dey wonder how dem go take '''manage''' with dis new deal. |(bbc__44949, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Na just ONE shot on target di three Man-U attackers '''manage''' for di whole match. |(bbc__71265, __no translation__)}}
 
−
# aux-nsubj (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|We con dey, we con dey '''manage'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__55, We were there, we were getting by.)}}
 
−
#: {{ux|dv|To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey '''manage'''. |(ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)}}
 
−
# aux (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Con '''manage'''... |(NST_cleaned__37842, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Now I take dey '''manage'''. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__149, Now I am managing.)}}
 
−
# advmod-obj (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|E pass one billion people wey dey use small money '''manage''' their life everyday. |(jw__15631, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Even di business wey I start before, I believe say if to say I get education, I for sabi '''manage''' am well, so na regrets all round. |(bbc__2630, __no translation__)}}
 
−
# aux-cc-obj (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Dem open di account for 2013 and e no dey clear who get am or dey '''manage''' am. |(bbc__29382, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Im begin im coaching career for 2004 and don '''manage''' big clubs like Valencia, Sevilla, Spartak Moscow and PSG. |(bbc__58351, __no translation__)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
  
  
−
====Synonyms====
+
====Related forms====
−
* prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203
+
[[manager]]
  
−
====Antonyms====
 
−
* prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: to cope
+
* English: ''cope'', ''manage''

Revision as of 17:50, 14 July 2021

Naija

Alternative forms

  • prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203

Etymology

Borrowed from English manage

Pronunciation

  • mánèdʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 528
  • Frequency in raw corpus: 418
  • Frequency rank in raw corpus: 748

The word is used more orally than in written texts.


Verb

  1. Make person use someting small small make e no quick finish.
    • As di country be now, na manage everybody dey manage.  — (Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive.
    • Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, manage am well well.  — (NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)
    But as for money to manage dis disaster...  — (bbc__21554, __no translation__)
  2. Make person use someting well.
    • How you dey take manage am?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)
    • To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey manage.  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)
    Wetin go help us fit manage our problem?  — (jw__42110, What can help us manage our problem.)


Related forms

manager


Translations

  • English: cope, manage