|
|
| Line 1: |
Line 1: |
| | ==Naija== | | ==Naija== |
| − | ===Alternative forms===
| |
| − | * intelligence 0.80 139, petroleum 0.79 174, response 0.78 139, corporation 0.78 87, revenue 0.78 57, services 0.78 211, aviation 0.76 112, emergency 0.76 385, maritime 0.75 21
| |
| | | | |
| | ===Etymology=== | | ===Etymology=== |
| − | Borrowed from English management
| + | From English: ''management'' |
| | | | |
| | ===Pronunciation=== | | ===Pronunciation=== |
| Line 10: |
Line 8: |
| | <sm2>Pcm-ng-management.f.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-management.f.ogg</sm2> |
| | <sm2>Pcm-ng-management.m.ogg</sm2> | | <sm2>Pcm-ng-management.m.ogg</sm2> |
| − |
| |
| − | ===Frequency===
| |
| − | * Frequency in NSC treebank: 8
| |
| − | * Frequency rank in NSC treebank: 883
| |
| − | * Frequency in raw corpus: 146
| |
| − | * Frequency rank in raw corpus: 1630
| |
| − |
| |
| − | The word is used more orally than in written texts.
| |
| | | | |
| | | | |
| | ===Noun=== | | ===Noun=== |
| − | management: the act of coping -- Definition in Naija?
| + | # Di way wey people dey try to dey [[manage]]. |
| − | | + | #:* {{ux|dv| Bread and coke no be better food, na '''management''.|(Egbokhare_2020, Bread and coke is not good food, it's barely manageable.) }} |
| − | | + | #:* {{ux|dv| Wetin [[man pikin]] go do? No be like sey we go fit begin pluck money for tree, na '''management''' we dey. |(NSC_2021, What should a person do? We can't pluck money from trees. We are just trying to cope.)}} |
| − | # Egbokhare (frequency:Inf) | + | # Di people wey dey run matter for place. |
| − | #: {{ux|dv|Ashawo no be work, na '''management''' o.|no translation}} | + | #:* {{ux|dv|Sotay di girl con go meet '''management'''. |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)}} |
| − | # - (frequency:21)
| + | #:* {{ux|dv|And di '''management''' of di club, de no dey happy at all, at all. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Sotay di girl con go meet '''management'''. |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|'''Management''' appreciates your understanding. |(bbc__65186, __no translation__)}}
| |
| − | # det-nmod (frequency:20)
| |
| − | #: {{ux|dv|And di '''management''' of di club, de no dey happy at all, at all. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|And from dia, di '''management''' of di club cough out 200,000 naira to pay as deposit for treatment to begin. |(bbc__374, __no translation__)}}
| |
| − | # det (frequency:7)
| |
| − | #: {{ux|dv|We no go-go Ghana, di '''management''' must come Nembe come tok with us. |(bbc__2194, __no translation__)}} | |
| − | #: {{ux|dv|E say na Erin make the '''management''' think am to arrangee the medical test for the players. |(brila__573, __no translation__)}}
| |
| − | # nmod:poss (frequency:5)
| |
| − | #: {{ux|dv|And my '''management''', de appreciate me, my fans appreciate me, and everyting dey good, good, good. |(WAZA_12_Lady-G_M__70, And my management, they appreciate me; my fans appreciate me, and everyting is completely good.)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|Im '''management''' dey try to reach my pipo all of a sudden, Wilder tell Joe Rogan podcast on Monday. |(bbc__6255, __no translation__)}}
| |
| − | # conj-det (frequency:4)
| |
| − | #: {{ux|dv|Di '''management''' and staff of Channels Television dey greatly saddened with di unfortunate death of such a promising journalist. |(bbc__1615, __no translation__)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|Tori say both the '''management''' and the state government dey try to make sure say the team happy and dey the right frame of mind to continue to dey bring better result come. |(brila__1885, __no translation__)}}
| |
| − | # cc-compound (frequency:4)
| |
| − | #: {{ux|dv|Her twitter profile say she get ova 28 years of experience in accounting and public finance '''management'''. |(bbc__64754, __no translation__)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|Oga Adamu also tok say police work and security '''management''' under di current leadership go follow di principles of community policing. |(bbc__76412, __no translation__)}}
| |
| − | # conj (frequency:3)
| |
| − | #: {{ux|dv|Dis na why me personally dey agitate for resource ownership, '''management''' and control, so we go dey pay federal government tax, na wetin she talk. |(bbc__2116, __no translation__)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|Di Minister ontop humanitarian, disaster '''management''' plus social development-mata, Sadiya Farouq, wey yan about dis mata inside one press sidon-tok, wey ein do, Monday, he say, wetin cause di delay, na b’cos of di present process wey de dey make now to hand over di scheme to ein ministry, wey bi di proper ministry, wey di N-power go dey under, as from now. |(ja102__5432, __no translation__)}} | |
| − | # nmod (frequency:3)
| |
| − | #: {{ux|dv|Investigations start into di matter but '''management''' for di savings and loan company give assurance say anyone who no try for dis matter inside go face di law. |(bbc__60420, __no translation__)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|So far sha, '''management''' for OAU say dem don identify di professor wey bin ask di female student for sex before e go pass am and dem don already sama am query. |(bbc__90465, __no translation__)}} | |
| − | # case-det (frequency:3)
| |
| − | #: {{ux|dv|It depends on di '''management''' now. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__66, It depends on the management now.)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|Dis shutdown go last as long as di negotiations go be so wetin we want na for di '''management''' to come sidon wit us tok. |(bbc__2193, __no translation__)}}
| |
| − | # cc (frequency:2)
| |
| − | #: {{ux|dv|Event consulting, and '''management''', and also setting up events, dat na wetin me, I dey also enjoy. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__102, Event consulting and management and also event planning, those are things I also enjoy.)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|And accordin to di oga, he say, ”The consequential increase of the new minimum wage for senior and '''management''' grade levels na like dis: Grade level 07 - 30 per cent; |(ja102__487, __no translation__)}} | |
| − | # case (frequency:2)
| |
| − | #: {{ux|dv|According to Mr Sah, as student leaders dem dey condemn di violence wey happen, but e be strong signal to '''management''' say dem for listen. |(bbc__11512, __no translation__)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|One of de five French expert say deh go see how for uplift de building, art collection weh e dey inside helep for '''management''' and deh go propose how deh want de place for get standard. |(bbc__78429, __no translation__)}}
| |
| − | # case-nmod (frequency:2)
| |
| − | #: {{ux|dv|Enwonwu add say dem don get meetings wit '''management''' of hotels for di state on ways dem go do proper documentation of evri pesin wey come lodge for dia hotel and put cameras for place wey go capture pipo well so dem know who come and go from di hotels. |(bbc__47083, __no translation__)}}
| |
| − | #: {{ux|dv|Di research pipo say wen e compare di antiretroviral therapy wey dem dey take everiday, di antibodies for HIV dey last long pass for di body and e beta well well for HIV '''management''' and e show say e dey possible to treat HIV without taking medicine everyday. |(bbc__37934, __no translation__)}}
| |
| − | | |
| − | ====Derived forms====
| |
| − | | |
| − | | |
| − | ====Synonyms====
| |
| − | * intelligence 0.80 139, petroleum 0.79 174, response 0.78 139, corporation 0.78 87, revenue 0.78 57, services 0.78 211, aviation 0.76 112, emergency 0.76 385, maritime 0.75 21
| |
| − | | |
| − | ====Antonyms====
| |
| − | * intelligence 0.80 139, petroleum 0.79 174, response 0.78 139, corporation 0.78 87, revenue 0.78 57, services 0.78 211, aviation 0.76 112, emergency 0.76 385, maritime 0.75 21
| |
| − | | |
| | ====Translations==== | | ====Translations==== |
| − | * English: the act of coping | + | * English: "the act of coping", "management" |