Difference between revisions of "k leg"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
 +
[[kleg]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''knock knees''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
kêlɛ́g
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-kleg.f.ogg</sm2>  
−
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-kleg word.m.ogg</sm2>
−
===Usage===
+
===Noun===
−
===Definition===
+
# Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
−
===POS===
+
#:* {{ux|dv|She get '''k-leg''' like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}}  
−
#
+
#:* {{ux|dv| Wheder person get [[bow leg]] or '''k-leg''' or im eye na [[hafpasone]], you no get wetin suppose make you laugh am. |(NSC_2021, It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)}}
−
*{{ux|dv|She get K~leg like dat. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)}}  
+
# Wetin no be as de don first talk am.
−
{{ux|dv|The matter get K-leg |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|Di matter get '''k-leg'''. |(NSC_2021, The issue is complicated)}}
−
#
+
#:* {{ux|dv| [[levels]] wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg |(NSC_2021, The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
−
===Related forms===
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
−
====Antonym====
+
[[bend bend]]
−
[[bow leg]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''knock knees'', ''complicated''

Revision as of 09:41, 14 July 2021

Naija

Alternative Form

kleg

Etymology

From English: knock knees

Pronunciation

kêlɛ́g


Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
    • She get k-leg like dat.  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)
    • Wheder person get bow leg or k-leg or im eye na hafpasone, you no get wetin suppose make you laugh am.  — (NSC_2021, It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)
  2. Wetin no be as de don first talk am.
    • Di matter get k-leg.  — (NSC_2021, The issue is complicated)
    • levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k-leg  — (NSC_2021, The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)

Synonym

bend bend

Translation

English: knock knees, complicated