Difference between revisions of "dirty"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''dirty'' ===Pronunciation=== dɜ̄tí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Definition=== Sey...") |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | * [[dorty]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''dirty'' | From: English ''dirty'' |
Revision as of 12:08, 23 November 2020
Naija
Alternative form
Etymology
From: English dirty
Pronunciation
dɜ̄tí
Definition
Sey someting no clean.
Adjective
- Someting wey no clean.
- I no dey like to buy food for shop wey dirty. — (NSC_Shulammite_2020, I dislike the idea of purchasing food from dirty environment.)
- All di water wey dey de village dirty no be small. — (NSC_Shulammite_2020, The water in the village is very dirty.)
- Sey person mind no pure.
- Dat man ehn, im mind dirty. — ( NSC_Shulammite_2020, The man's mind, is filled with filth.)
- Some people na so so dirty dirty ting dem dey tink. — ( NSC_Shulammite_2020, Some people's mind are filled with all kinds of filthy thoughts..)
Antonym
Translation
- English: dirty, filthy
Verb
- Make person dey do magomago.
- Dat boy hand dirty, im ways no . — (NSC_Shulammite_2020, That boy is involved in illegal activities.)
- Those guys don clean that man account finish. — ( NSC_Shulammite_2020,Those guys swindled the man of all the money in his account.)
- Yamama dey for someting.
- Does children don dirty di water. — ( NSC_Shulammite_2020, I make use of rag and water in cleaning the table.)
- Dirty just full everywhere for dem house. — ( NSC_Shulammite_2020, My job is to clean the floor of the hospital by disinfecting it.)
Antonym
Translation
- English: dirty