Difference between revisions of "yahoo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
| − | Make person use lie lie collect anoder person money or ting | + | Make person use lie lie collect anoder person money or ting. |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # | + | #{{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}} |
| − | # | + | #{{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish dem |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Revision as of 14:57, 3 November 2020
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
Definition
Make person use lie lie collect anoder person money or ting.
Noun
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
- Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)