yahoo

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

  • jàhʊ̂

Play Play

Noun

  • Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
  • Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day.  — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover-up so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
  • Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish am.  — (People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
  • Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief.  — (Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: internet fraud