Difference between revisions of "boss"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→POS) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
Person wey be sey e get mouth | Person wey be sey e get mouth | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | + | #: {{ux|dv| Dat guy wey pass so na my boss. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, )}} | |
| − | #: {{ux|dv| | + | ====Vocative==== |
| − | # | + | # Person guy wey e dey respect well well. |
| − | #: {{ux|dv| | + | # {{ux|dv| Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)}} |
| + | #: {{ux|dv| Boss, abeg make we see two bottles for your hand o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, can you please buy me two bottles of beer. )}} | ||
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
Revision as of 11:32, 5 November 2020
Naija
Etymology
From: English boss
Pronunciation
Definition
Person wey be sey e get mouth
Noun
- Dat guy wey pass so na my boss. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, )
Vocative
- Person guy wey e dey respect well well.
- Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)
- Boss, abeg make we see two bottles for your hand o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, can you please buy me two bottles of beer. )