Difference between revisions of "school bus"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''School'' and ''bus'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | skǔlbɔ̀s | + | * skǔlbɔ̀s |
<sm2>Pcm-ng-school bus.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-school bus.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-school bus.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-school bus.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * {{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one '''school bus''' on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)}} | + | * Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house. |
− | * | + | *: {{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one '''school bus''' on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday.)}} |
− | + | *: {{ux|dv| E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for '''school bus'''. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Will you be pleased if your children walk to school? Since you don't have a car, pay for the school bus.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''school bus'' | English: ''school bus'' |
Revision as of 18:29, 3 August 2021
Naija
Etymology
From English: School and bus
Pronunciation
- skǔlbɔ̀s
Noun
- Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house.
- Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday. — (bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday.)
- E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for school bus. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Will you be pleased if your children walk to school? Since you don't have a car, pay for the school bus.)
Translation
English: school bus