school bus

Naija

Etymology

From English: School bus

Pronunciation

  • skúbɔ̂s

Play Play

Noun

  • Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house.
  • Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday.  — (bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday.)
  • E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for school bus.  — (Will you be pleased if your children walk to school? Since you don't have a car, pay for the school bus.)

Related form

Translation

English: school bus