Difference between revisions of "starch"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong. | |
− | + | #: {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|Egbokhare no translation}} | |
− | + | #: {{ux|dv|E good make person dey '''starch''' t-shirt, e dey make am fine.|Egbokhare no translation}} | |
− | |||
− | #: {{ux|dv|I want make you '''starch''' di shirt make e for make sense.|no translation}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''fabric stiffener'' |
Revision as of 14:15, 24 November 2020
Naija
Etymology
From: English starch
Pronunciation
- stâtʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 31
- Frequency rank in NSC treebank: 339
- Frequency in raw corpus: 38
- Frequency rank in raw corpus: 3730
Noun
Powder wey soft, white and no get taste wey dey fit turn to swallow, when dey cook am for fire.
- I dey eat starch and banga soup. — Egbokhare no translation
- Banga soup, and starch na our correct food. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__2, Banga sauce and starch are our best foods.)
- base on di strong Warri girl wen a be staunch Warri babe wen a be, we dey like banga soup, and starch. — (NST_cleaned__35819, __no translation__)
- And dat starch, e dey get am from inside cassava, cassava wey de take dey do gari. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__120, And that starch, it's made from cassava; the cassava that garri is made with.)
Translations
- English: amylum- a polymeric carbohydrate made from cassava.
Verb
Someting wey bi like paap wey dey put for cloth to make am strong.
- I want make you starch di shirt make e for make sense. — Egbokhare no translation
- E good make person dey starch t-shirt, e dey make am fine. — Egbokhare no translation
Translations
- English: fabric stiffener