Difference between revisions of "pepperbody"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== pepperbody ===Etymology=== From: English ''Pepper'' and ''body'' ===Pronunciation=== * pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí <sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.og...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí | * pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-pepperbody.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-pepperbody.m.ogg</sm2> |
| − | === | + | |
| − | '' | + | ===Noun=== |
| + | * Person wey be sey na small ting dey make quarrel | ||
| + | ** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbody''' na die.|(NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)}} | ||
| + | ** {{ux|dv| E get '''pepperbody''', people no dey gree dey near am. |(NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel. | ||
| + | ** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato '''pepperbody''' na im make people no dey come im shop. |(NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[katakata]] | ||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | [[totori]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | English: ''troublesomeness'' | ||
Revision as of 10:56, 15 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English Pepper and body
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
Noun
- Person wey be sey na small ting dey make quarrel
- Short people eh, deir pepperbody na die. — (NSC_2020, Short people, they are very troublesome.)
- E get pepperbody, people no dey gree dey near am. — (NSC_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)
Adjective
- Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
- Dem talk am sey na Osato pepperbody na im make people no dey come im shop. — (NSC_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: troublesomeness