totori

Naija

Etymology

From: Urhobo totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí

Play Play

Verb

  • Make person body dey sweet am.
  • Chairman body totori am when e sey sey im boys no let police arrest am.  — (The kingpin has pleased when he saw that his boys refused to let the police arrest him.)
  • My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body.  — (My boyfriend knows how to say things that please me.)
  • Body too dey totori you, your current full sha.  — (You are very ticklish/ You are sensitive)

Synonyms

Translations

  • English: tickle