Difference between revisions of "amala"
(→Noun) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am. | Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am. | ||
− | + | :*{{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow '''amala''' we dey make sense…? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)}} | |
===Synonyms=== | ===Synonyms=== |
Revision as of 18:30, 9 December 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba amala meaning yam flour
Pronunciation
- àmàlà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2603
- Frequency in raw corpus: 13
- Frequency rank in raw corpus: 6805
Noun
Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am.
- All of dem dey deir mama house dey chow amala. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)
- Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala we dey make sense…? — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)
Synonyms
Translations
- English: "Yam flour meal
a plantain or yam flour stirred in hot water to form solid, eaten with sauce.