Difference between revisions of "blend"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''blend'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:24, 14 January 2021
Naija
Etymology
From English: blend
Pronunciation
- blɛ̂nd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 967
- Frequency in raw corpus: 24
- Frequency rank in raw corpus: 4861
Verb
Sey person belong to group wey no be every body dey join.
- I talk am sey e don go blend naim make am dey do gragra. E go blend with them. — (Egbokhare_2020, I said it that e has joined a secret cult that's why he is proving stubborn. He/she will fit in with them.)
- Make someting mix well with anoder ting.
- But you know sey e no, e no, e no blend, e no blend. — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't...it doesn't...it doesn't fit...it doesn't fit.)
- Na blend of di old and di young. — (bbc__31962, __no translation__)
- Make person dey mingle with other kind of people.
- That time, I learn from the way Brother Franz take blend with the people for the area. — (jw__3167, __no translation__)
- So I con dey like blend, blend, blend, blend. — (KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in, blend in, blend in, blend in.)
- Make two mix two tings together.
- So dat one... e dey easy for person to take blend history wit any oder course. — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__34, So that one... it's easy to blend history with other courses.)
- e dey easy for person to take blend history wit any oder course. — (NST_cleaned__34117, __no translation__)
Translations
- English: blend