blend

Naija

Etymology

From English: blend

Pronunciation

  • blɛ̂nd

Play Play

Verb

  1. Sey person join group wey no be every body dey join.
    • I talk am sey e don go blend naim make am dey do gragra. E go blend with them.  — (Egbokhare_2020, I said it. He has joined a secret cult that's why he is proving stubborn.)
  2. Make person dey mingle with other kind of people.
    • That time, I learn from the way Brother Franz take blend with the people for the area.  — (jw__3167, At that time, I learnt from the way Brother Franz interracted with the people from the vicinity.)
    • So I con dey like blend, blend,  — (KAD_13_Entering-University_MG__78, So I was trying to blend in.)
  3. Make person join two tings together.
    • E dey easy for person to take blend history wit any oder course.  — (NST_cleaned__34117, It is easy for someone to combine history with other courses)
  4. Make someting mix well with anoder ting.
    • But you know sey e no, e no, e no blend  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__55, But you know that it doesn't fit.)

Translations

  • English: blend