Difference between revisions of "shock"

Line 42: Line 42:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
shock: surprise, electrocute -- Definition in Naija?
+
Make someting surprise person.
 
+
#: {{ux|dv| You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go '''shock''' everybody.|NSC_2020, You are making fun of me because i failed. Next term, I promise to surprise you.)}}
 
+
#: {{ux|dv|E '''shock''' everybody. |(bbc__45632, Everyone was taken aback.)}}
 
+
#Make light carry person.
#: {{ux|dv|You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go '''shock''' everybody.|no translation}}
+
#: {{ux|dv| Abeg o, I no want make di wire '''shock''' me o.| I do not want to be electrocute by the wire.)}}
#: {{ux|dv|Abeg o, I no want make di wire '''shock''' me o.|no translation}}
 
 
 
#: {{ux|dv|E '''shock''' everybody. |(bbc__45632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im lawyer say im '''shock''' scata. |(bbc__29471, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Jollification dey full everywhere so tay di thing even '''shock''' comedian Frank Donga. |(bbc__27843, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[surprise]]
 
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''surprise, electrocute''
 
* English: ''surprise, electrocute''

Revision as of 13:49, 15 February 2021

Naija

Etymology

From English: shock

Pronunciation

  • ʃɔ̂k

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2035
  • Frequency in raw corpus: 304
  • Frequency rank in raw corpus: 976



Noun

Sey fear catch person.

  1. Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now.  — (bbc__89507, __no translation__)
    So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock.  — (bbc__21196, __no translation__)
    I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint.  — (bbc__56908, __no translation__)



  1. UN rights boss get e shock from de video weh e di show how deh shoot-shoot mami and pikin dem.  — (bbc__96699, __no translation__)


Synonyms

  • surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24

Antonyms

  • surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24

Translations

  • English: no definition


Verb

Make someting surprise person.

  1. You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody.  — NSC_2020, You are making fun of me because i failed. Next term, I promise to surprise you.)
    E shock everybody.  — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
  2. Make light carry person.
    Abeg o, I no want make di wire shock me o.  —  I do not want to be electrocute by the wire.)

Translations

  • English: surprise, electrocute