Difference between revisions of "shock"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey fear catch person.
+
When person heart cut.
#: {{ux|dv| Siasia say im still dey suffer '''shock''' on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. |(bbc__89507, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Siasia say im still dey suffer '''shock''' on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. |(bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)}}
#: {{ux|dv|So dis tin wey happun to oga Dewji na big '''shock'''. |(bbc__21196, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|So dis tin wey happun to oga Dewji na big '''shock'''. |(bbc__21196, __no translation__)}}
#: {{ux|dv| I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di '''shock''' too much I faint. |(bbc__56908, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di '''shock''' too much I faint. |(bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|UN rights boss get e '''shock''' from de video weh e di show how deh shoot-shoot mami and pikin dem. |(bbc__96699, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
 
 
====Antonyms====
 
* surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''shock''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 13:56, 15 February 2021

Naija

Etymology

From English: shock

Pronunciation

  • ʃɔ̂k

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2035
  • Frequency in raw corpus: 304
  • Frequency rank in raw corpus: 976



Noun

When person heart cut.

    • Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now.  — (bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)
    • So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock.  — (bbc__21196, __no translation__)
    • I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint.  — (bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)

Translations

  • English: shock

Verb

Make someting surprise person.

  1. You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody.  — NSC_2020, You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)
    E shock everybody.  — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
  2. Make light carry person.
    Abeg o, I no want make di wire shock me o.  —  I do not want to be electrocute by the wire.)

Translations

  • English: surprise, electrocute