Difference between revisions of "insult"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''insult'' | * English: ''insult'' | ||
| + | |||
| + | |||
| + | |||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Revision as of 11:24, 24 February 2021
Naija
Etymology
From English: insult
Pronunciation
ɪ̀nsͻ́lt
Noun
When person dey abuse anoder person dey talk bad ting about dem.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
- Some insult dey pepper person for body. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Some insult can hurt.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult
Verb
Transitive
Make person say bad bad tings to person.
- Na so so insult she dey insult her mama. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, She has been insulting her mother.)
Intransitive
- I no be your mate o, so no just insult me. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, You and I are not from the same class, so do not insult me.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: insult