Difference between revisions of "chiefo"

(Created page with "==Naija== ===Pronunciation=== t͡ʃèfô <sm2>Pcm-ng-chiefo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chiefo.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Person wey be oga of oga #:* {{ux|dv| Na dem chiefo dey b...")
 
Line 18: Line 18:
 
[[boy]], [[boyboy]]
 
[[boy]], [[boyboy]]
  
−
====Translation===
+
====Translation====
 
English : ''kingpin''
 
English : ''kingpin''

Revision as of 11:02, 18 May 2021

Naija

Pronunciation

t͡ʃèfô Play Play

Noun

  1. Person wey be oga of oga
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater  — (NSC_2021, Only kingpins buy that drink. Since we are not there yet, let's manage this spirit.
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (NSC_2021, Don't spend the boss' money with yours. If you spend it, you'll face the consequences.)
  2. Person wey be kegite people oga.
    • Chiefo! I loyal.  —  (NSC_2021, Leader, I'm loyal.

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin