Difference between revisions of "half"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 21: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''half'' ''equal'' | + | * English: ''half'', ''equal'' |
Revision as of 09:24, 31 May 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English half
Pronunciation
- hȃf
Noun
- Wetin go comot if de divide someting equal equal
- Di ones wey no fit pay di full money, de go pay half — (P_IBA_20_Bose-Alade, Those who can't pay the full price will half.)
- Flyover wen e do for do, eh new road, dem complete am? Dem do half. Leave half — (D_LAG_38_Elections, The overhead bridge he should have done, the new road, did they complete it? They did it halfway.)
- I get kerosine wey I go give you half. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__91, I have kerosine that I can give you half of.)
Related forms
Translations
- English: half, equal