half

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English half

Pronunciation

  • hȃf

Play Play

Noun

  • Di ones wey no fit pay di full money, de go pay half.  — (P_IBA_20_Bose-Alade, Those who can't pay the full price will half.)
  • Flyover wen e do for do, eh new road, dem complete am? Dem do half. Leave half  — (D_LAG_38_Elections, The overhead bridge he should have done, the new road, did they complete it? They did it halfway.)
  • I get kerosine wey I go give you half.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__91, I have kerosine that I can give you half of.)

Related forms

half half

Synonym

equal

Translations

  • English: half, equal