Difference between revisions of "blow"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-blow.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-blow.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 15:48, 1 July 2021
Naija
Etymology
From English: blow
Pronunciation
- blô
Noun
- Sey two people dey fight.
- E give am blow — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)
- But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head. — (bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiply punches at Mayweather. )
- Bad ting wey happen.
- Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head. — (bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)
Translations
- English: fight, blow
Verb
Intransitive
- Sey person hammer.
- Dat na di time wey di work wey I dey do blow. — (bbc__7425, That was when the job I was engaged in expanded.)
- We want blow. — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
- Make someting move fast.
- As di car blow come, we zoom comot. — (Egbokhare_2020, As the car speed towards us, we ran away.)
- Make breeze carry someting.
- Breeze don dey blow. — (jw__5069, The wind is blowing.)
- Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow. — (jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)
Transitive
- Make someting make air touch person.
- One day, breeze go blow foul yansh open. — (NSC_2020, One day, your evil deeds will be exposed.)
- Fan dey blow me for here. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The fan is blowing me over here.)
Intransitive
- Make person dey popular.
- Im must blow one day. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
- For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow. — (bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)
- Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo — (bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)
- Make person dey fight.
- blow am... — (NST_cleaned__34716, Punch him)
Transitive
- Im blow di guy. — (He/she punched the guy.)
Intransitive
- Make person dey talk.
- Blow grammar. — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)
- Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to the authorities. — (bbc__94933, According to the story, he has been dragged to court by the Federal Government because they claim he lied to the authorities.)
- Make someting sound.
- E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”— 1 Cor. — (jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)
Transitive
- When person blow air inside someting make sound for fit comot.
- As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am. — (katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)
- Make person make air for im mouth.
- By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem. — (bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: to speed, to talk, to punch, to blow