talk

Naija

Alternative Form

tok

Etymology

From English: talk

Pronunciation

  • tɔ̂k

Play Play


Verb

  • Sey person yarn someting.
  • Wetin I talk?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__96, What did I say?)
  • Who talk for di seminar?  — (Who presented in the seminar?)
  • I be wan talk to you o.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__4, I want to talk to you.)

Synonyms

Translations

  • English: talk, discuss

Noun

  • Make person use im mouth make sound wey get meaning for language.
  • Oga of di senate, Bukola Saraki stamp am after senator Abdullahi Gobir raise hand say make dem postpone dia talk.  — (bbc__77046, The president of the senate, Bukola Saraki stamped it after Senator Abdullahi Gobir raised his hand that they should postponed their discussion.)
  • Pray make your talk sweet dem for ear.  — (Pray so that what you say will be pleasing to their ears.)

Related form

Translations

  • English: talk, discussion