Difference between revisions of "drive"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From English: ''drive'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 10: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-drive.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-drive.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-drive.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-drive.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| Line 29: | Line 19: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | + | English: ''drive'' | |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | # Make person start car engine use am go somewhere. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con '''drive'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)}} | |
| − | + | #: {{ux|dv|If you go drink, no '''drive''', if you go '''drive''', no drink! |(NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)}} | |
| − | + | # Make someting dey push someting | |
| − | + | #:* #: {{ux|dv|Na Pidgin '''drive''' di story. |(WAZK_06_Prince-Daniel_M__39, It's Pidgin that drove the story.)}} | |
| − | + | # Make person purse person comot from somewhere. | |
| − | + | #: {{ux|dv|I go '''drive''' am comot. |(Egbokhare_2020, I will chase him away.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | # | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv|Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con '''drive'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)}} | ||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv|If you go drink, no '''drive''', if you go '''drive''', no drink! |(NST_cleaned__39903, | ||
| − | |||
| − | # | ||
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
| − | # | ||
| − | |||
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
| − | |||
| + | ====Related forms==== | ||
| + | [[driver]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | [[pursue]], [[give]] | |
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | + | English: ''drive'' ''chase'' ''motivate'' | |
Revision as of 08:47, 8 July 2021
Naija
Etymology
From English: drive
Pronunciation
- dráìv
Noun
- As people dey inside motor dey go somewhere.
- Di town na few minutes drive from di city centre but e dey completely cut off from di beauty and swag wey pipo know for Abuja. — (bbc__39090, The town is a few minutes drive from the city centre, but it is completely cut off from the beauty and exuberance people know Abuja for.)
- As person get ginger to do someting.
- With di top performers dem, dat drive dey come within demsef. — (bbc__11476, The top performers know that the drive comes from within.)
Translations
English: drive
Verb
- Make person start car engine use am go somewhere.
- Even me as I dey now, I dey drink sometimes, but no be like sey I go drink, con drive. — (IBA_13_Road-Safety_M__92, Even me, as I am, sometimes I drink, but not that I will drink and then drive.)
- If you go drink, no drive, if you go drive, no drink! — (NST_cleaned__39903,If you'll drink don't drive and if you drive, no drink!)
- Make someting dey push someting
- #: Na Pidgin drive di story. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__39, It's Pidgin that drove the story.)
- Make person purse person comot from somewhere.
- I go drive am comot. — (Egbokhare_2020, I will chase him away.)
Related forms
Synonyms
Translations
English: drive chase motivate