Difference between revisions of "gwandu"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
gwándù
+
gwándù
  
 
<sm2>Pcm-ng-gwandu.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gwandu.f.ogg</sm2>  

Revision as of 10:44, 13 July 2021

Naija

Etymology

From Hausa: gwandu

Pronunciation

gwándù

Play Play

Noun

  • Someting wey person fit drink wey go sweet person
  • Na to arrange better gwandu and puff puff na im go make sense dis evening.  — (NSC_2021, To fix a beverage and puff puff will be really good for dinner.)
  • You say you want gwandu but you no hold money. Noting dey my hand o.  — (NSC_2021, You say you want a beverage but you don't have any money. I don't have any money with me.)

Translations

English: beverage