Difference between revisions of "atoknado"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Make person wey dey do wetin im talk say im go. |
:* {{ux|dv|For inside Universal '''Atoknado''' Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. |(Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)}} | :* {{ux|dv|For inside Universal '''Atoknado''' Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. |(Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)}} | ||
:* {{ux|dv|De landlord na '''Atoknado''' person. |(NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)}} | :* {{ux|dv|De landlord na '''Atoknado''' person. |(NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)}} |
Revision as of 15:41, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talk and do
Pronunciation
- àtɔ́knàdû
Noun
- Make person wey dey do wetin im talk say im go.
- For inside Universal Atoknado Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. — (Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)
- De landlord na Atoknado person. — (NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)
- I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na Atoknado person. — (NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
Synonyms
Translations
- English: declaration, true to a promise or threat