atoknado

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English talk and do

Pronunciation

  • àtɔ̀knàdû

Play Play

Adjective

  • Make person dey do wetin im talk say im go do.
  • Di landlord na Atoknado.  — (NSC_2021. The landlord is a man of his word.)
  • I dey fear my Papa because if e say e go disown me if I marry you, e go do am because na Atoknado.  — (NSC_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)

Translation

  • English: faithful, person true to her/his word

Noun

  • Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
  • For inside Universal Atoknado for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help.  — (Egbokhare_2020, In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)

Translations

  • English: declaration