Difference between revisions of "back"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle. | |
− | :* {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for my back | (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}} | + | #:* {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for my back | (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}} |
− | + | # Person [[nyash]]. | |
− | :* {{ux|dv| you want marry woman because of '''back'''.| ( You want to marry a woman because of her buttocks.)}} | + | #:* {{ux|dv| you want marry woman because of '''back'''.| ( You want to marry a woman because of her buttocks.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[nyash]], [[backyard]] | * [[nyash]], [[backyard]] | ||
Line 35: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make dem support person. | |
− | :* {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}} | + | #:* {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}} |
− | :* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person.)}} | + | #:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person.)}} |
− | + | # Make person no gree support person. | |
− | :* {{ux|dv| Oga why you back am now?|( Boss, why did you turn your back on him.) }} | + | #:* {{ux|dv| Oga why you back am now?|( Boss, why did you turn your back on him.) }} |
− | :* {{ux|dv| You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish. |(NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)}} | + | #:* {{ux|dv| You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish. |(NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)}} |
− | + | # When dem carry pikin for back. | |
− | :* {{ux|dv| E dey dey good make mama back deir [[pikin]].|(NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)}} | + | #:* {{ux|dv| E dey dey good make mama back deir [[pikin]].|(NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[backyard]] | * [[backyard]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''support, reject, to carry a child on the back'' | * English: ''support, reject, to carry a child on the back'' | ||
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | # Where person/someting from dey come. | ||
+ | #:*{{ux|dv| Go '''back''' |(bbc__54302, Go back)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| No go '''back'''.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)}} | ||
+ | # Sey dem return someting to person. | ||
+ | #:*{{ux|dv| Give am '''back'' im money o, I don comot hand for una matter | (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|When God give dis power '''back''', dominion over everything, woman never comot. |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[backyard]], [[face back]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''back'' |
Revision as of 22:38, 18 July 2021
Naija
Etymology
From English: back
Pronunciation
- bâk
Noun
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
- Doctor abeg help me check, I get rashes for my back — (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
- Person nyash.
- you want marry woman because of back. — ( You want to marry a woman because of her buttocks.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back
Verb
- Make dem support person.
- Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
- We dey back am because we know sey im be better person — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
- Make person no gree support person.
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him.)
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish. — (NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)
- When dem carry pikin for back.
- E dey dey good make mama back deir pikin. — (NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)
Related forms
Translations
- English: support, reject, to carry a child on the back
Adverb
- Where person/someting from dey come.
- Go back — (bbc__54302, Go back)
- No go back. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
- Sey dem return someting to person.
- Give am 'back im money o, I don comot hand for una matter — (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
- When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot. — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)
Related forms
Translations
- English: back