Difference between revisions of "beginning"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Di time or place wey wetin person dey do or talk take start. | + | * Di time or place wey wetin person dey do or talk take start. |
:*{{ux|dv|Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and '''beginning''' of di new season. |(bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)}} | :*{{ux|dv|Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and '''beginning''' of di new season. |(bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)}} | ||
:*{{ux|dv|For di '''beginning''', di man talk sey di oga don die.|(Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)}} | :*{{ux|dv|For di '''beginning''', di man talk sey di oga don die.|(Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)}} |
Revision as of 10:28, 19 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English begin
Pronunciation
- bìgínìŋ
Noun
- Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
- Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season. — (bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)
- For di beginning, di man talk sey di oga don die. — (Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)
- Na di beginning of book or film person take dey know how e go sweet or tough reach. — (NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film would be from the start.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: starting point, beginning