beginning

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bìgínìn

Play Play

Noun

  • Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
  • Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season.  — (bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)
  • For di beginning, di man talk sey di oga don die.  — (Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)
  • Na di beginning of book or film person take dey know how e go sweet or tough reach.  — (NSC_2020, One can tell how interesting a book or film would be from the start.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: starting point, beginning