Difference between revisions of "find"

Line 18: Line 18:
 
# Make de give person someting
 
# Make de give person someting
 
#:* {{ux|dv|Oga '''find''' your boys [[chop]] money, we dey hungry. |(NSC_Legbeti_2021, Find your boys some money for food boss.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oga '''find''' your boys [[chop]] money, we dey hungry. |(NSC_Legbeti_2021, Find your boys some money for food boss.)}}
#:* {{ux|dv| '''find''' de police small coins make we for fit leave here quick.|(NSC_Legbeti_2021, Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Find''' di police small coins make we for fit leave here quick.|(NSC_Legbeti_2021, Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''search''
 
* English: ''search''

Revision as of 14:42, 30 July 2021

Naija

Etymology

From: English find

Pronunciation

  • fînd

Play Play

Verb

  1. Make person look for someting or person.
    • Go find motor.  — (deuber__3590. Find a cab.)
    • Find better friends,  — (jw__10659. Make friends with good people.)
    • How dem take dey find deir own?  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__37. How dem dey find their own?)
    • So dem go dey dere dey find plan.  — (WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)
    • We go siddon and try and find solution.  — (bbc__5343. We will resolve it round a table.)
  2. Make de give person someting
    • Oga find your boys chop money, we dey hungry.  — (NSC_Legbeti_2021, Find your boys some money for food boss.)
    • Find di police small coins make we for fit leave here quick.  — (NSC_Legbeti_2021, Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)


Translations

  • English: search