find

Naija

Etymology

From: English find

Pronunciation

  • fînd

Play Play

Verb

  1. Make person look for someting or person.
    • Go find motor.  — (deuber__3590. Find a car.)
    • So dem go dey dere dey find plan.  — (WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)
  2. Make de give person someting.
    • Oga find your boys chop money, we dey hungry.  — (Find your boys some money for food boss.)
    • Find di police small coins make we for fit leave here quick.  — (Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)

Translations

  • English: search