Difference between revisions of "join body"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''join'' and ''body'' | From English: ''join'' and ''body'' |
Revision as of 21:38, 1 August 2021
Naija
Etymology
From English: join and body
Pronunciation
- d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
Verb phrase
- Make person support person or someting.
- E go make we dey join body if we want peace for house. — (NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)
- Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price. — (NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)
- Make person sleep wit anoder person.
- I bin tell my babe sey make we join body. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)
Synonyms
Translation
- English: cooperation, agreement, sex