Difference between revisions of "bottle"

Line 21: Line 21:
 
*[[can]]
 
*[[can]]
 
===Verb===
 
===Verb===
−
* Make person buy drink.  
+
* Make person buy plenty drink for anoder person.  
−
:*{{ux|dv|Our guy don become responsible man as leave im guys go marry. We go '''bottle''' am when jam am again for any beer parlour as e don become man.|(NSC_2021, Our friend is no longer a bachelorette; we shall make him binge drink to mark the exit from bachelorhood the next time he visit a pub.)}}
+
:*{{ux|dv|Our guy don become responsible man as e leave im guys go marry. We go '''bottle''' am when we jam am again for any beer parlour.|(NSC_2021, Our friend is now a married man; we shall beer him up to mark the exit from bachelorhood the next time we meet him at a pub.)}}
−
 
+
:*{{ux|dv|As you don come so, you go '''bottle''' men o, no be to dey do like sey no be all of us gader dey.|(NSC_2021, Now that you are around, you will beer us up rather than act uppish.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''to beer someone up''
 
English: ''to beer someone up''

Revision as of 10:46, 23 August 2021

Naija

Alternative Form

botu

Etymology

From: English bottle

Pronunciation

  • bɔ́tù

Play


Noun

  1. Container wey get small neck wey de fit put water water someting or anyting wey pass di small mouth.
    • Di water wey dey bottle na stream water wey we boil.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The water in the bottle is water from the stream that was has been been steamed.)
    • Clay pot water dey cold, but for here de dey like to put water for bottle come keep am for inside fridge.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The clay pot can keep the water at room temperature, but people in this place prefer to refrigerate water in a bottle.)
  2. Container wey drink dey inside.
    • If you take pass one bottle, you know where you go land yoursef.  — (D_IBA_39_Easter-Preparations, If you take more than one bottle of beer, you will be in real trouble.)
    • You just dey make mouth, how many bottle fear let you finish?  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You are just boasting, how many bottles of beer can you dare consume?)

Antonym

Verb

  • Make person buy plenty drink for anoder person.
  • Our guy don become responsible man as e leave im guys go marry. We go bottle am when we jam am again for any beer parlour.  — (NSC_2021, Our friend is now a married man; we shall beer him up to mark the exit from bachelorhood the next time we meet him at a pub.)
  • As you don come so, you go bottle men o, no be to dey do like sey no be all of us gader dey.  — (NSC_2021, Now that you are around, you will beer us up rather than act uppish.)

Translation

English: to beer someone up