bottle

Naija

Alternative Form

botu

Etymology

From: English bottle

Pronunciation

  • bɔ́tù

Play


Noun

  1. Container wey get small neck wey de fit put water water someting or anyting wey pass di small mouth.
    • Di water wey dey bottle na stream water wey we boil.  — (The water in the bottle is water from the stream that was has been been steamed.)
    • Clay pot water dey cold, but for here de dey like to put water for bottle come keep am for inside fridge.  — (The clay pot can keep the water at room temperature, but people in this place prefer to refrigerate water in a bottle.)
  2. Container wey drink dey inside.
    • If you take pass one bottle, you know where you go land yoursef.  — (D_IBA_39_Easter-Preparations, If you take more than one bottle of beer, you will be in real trouble.)
    • You just dey make mouth, how many bottle fear let you finish?  — (You are just boasting, how many bottles of beer can you dare consume?)

Antonym

Verb

  • Make person buy plenty drink for anoder person.
  • Our guy don be responsible man as e leave im guys go marry. We go bottle am when we jam am again for any beer parlour.  — (Our friend is now a married man; we’ll buy him drinks when next we meet him at any pub.)
  • As you don come so, you go bottle men o, no be to dey do like sey no be all of us gader dey.  — (Now that you are around, you will buy us drinks. Don’t pretend like you are not one of us.)

Translation

English: to buy drink