Difference between revisions of "chiefo"
| Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}} | #:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}} | ||
===Vocative=== | ===Vocative=== | ||
| − | + | Person wey e be oga for kegite club. | |
:*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, Leader, I pay you homage.)}} | :*{{ux|dv| '''Chiefo'''! I loyal. | (NSC_2021, Leader, I pay you homage.)}} | ||
Revision as of 11:04, 24 August 2021
Naija
Etymology
From: English chief and suffix o
Pronunciation
Noun
- Person wey be oga of oga.
- Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater. — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.
- No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
Vocative
Person wey e be oga for kegite club.
- Chiefo! I loyal. — (NSC_2021, Leader, I pay you homage.)
Synonym
Antonym
Translation
English : kingpin