Difference between revisions of "wella"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
| − | * | + | ==Naija=== |
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''well'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * wɛ́là | ||
| + | <sm2>pcm-ng-wella.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>pcm-ng-wella.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Adverb=== | ||
| + | * Make someting dey [[no be small]] | ||
| + | :* {{ux|dv| If you put am ugba con put fish oduazu ah you go like am '''wella''' o. |(D_ENU_13_School life, If you put the African oil bean seed then put a fish tail, you'll really like it.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Dat rain wey fall from morning, e soak dem wella. |(D_PRT_10_Market_043, That rain that fell since morning, it really soaked them.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[wellwell]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''very well'' | ||
Revision as of 09:54, 17 September 2021
Naija=
Etymology
From: English well
Pronunciation
- wɛ́là
Adverb
- Make someting dey no be small
- If you put am ugba con put fish oduazu ah you go like am wella o. — (D_ENU_13_School life, If you put the African oil bean seed then put a fish tail, you'll really like it.)
- Dat rain wey fall from morning, e soak dem wella. — (D_PRT_10_Market_043, That rain that fell since morning, it really soaked them.)
Synonyms
Translation
- English: very well