wella

Naija

Etymology

From: English well

Pronunciation

  • wɛ́là

Play


Adverb

  • If you put am ugba con put fish oduazu ah you go like am wella o.  — (D_ENU_13_School life, If you put the African oil bean seed then put a fish tail, you'll really like it.)
  • Dat rain wey fall from morning, e soak dem wella.  — (D_PRT_10_Market_043, That rain that fell since morning, it really soaked them.)

Synonyms

Translation

  • English: very well