Difference between revisions of "oversabi"

Line 12: Line 12:
 
:* {{ux|dv| If you continue to dey do '''oversabi''', I no go teach you again.|(NSC_2021, If you continue acting as if you know-it-all, I will no longer teach you.)}}
 
:* {{ux|dv| If you continue to dey do '''oversabi''', I no go teach you again.|(NSC_2021, If you continue acting as if you know-it-all, I will no longer teach you.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
−
[[sabisabi]], [[sabi]]
+
* [[sabisabi]], [[sabi]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[itk]]
 
* [[itk]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''know it all''
 
* English: ''know it all''

Revision as of 15:40, 7 October 2021

Naija

Etymology

From: English over and Portuguese sabir

Pronunciation

  • òvɛ̀rsàbí


Adverb

  • Sey person dey do like say na im know pass evribody for dis world.
  • Oversabi dey worry dat girl.  — (NSC_2021, She's a know-it-all.)
  • If you continue to dey do oversabi, I no go teach you again.  — (NSC_2021, If you continue acting as if you know-it-all, I will no longer teach you.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: know it all