oversabi
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English over and Portuguese sabir
Pronunciation
- òvɛ̀rsàbí
Noun
- Sey person dey do like say na im know pass evribody for dis world.
- Oversabi dey worry dat girl. — (She's a know-it-all.)
- If you continue to dey do oversabi, I no go teach you again. — (If you continue acting as if you know-it-all, I will no longer teach you.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: know it all