Difference between revisions of "half and half"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
m (Root moved page half and half; to half and half) |
(No difference)
|
Revision as of 09:21, 18 November 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English half and half
Pronunciation
- áfànâf
Adverb Phrase
- As de dey someting or someting dey happen small small
- You do di work half and half cos dem never pay you?. — (Egbokhare_2021, Did you do the work in bits because you haven't been paid?)
- You no need build di house once. You fit use brain run am; dey build am half and half till you finish am. — (NSC_2021, You don't need to build the entire house all at once. You can be really smart about it, build it in stages till you complete it.)
Synonyms
Translations
- English: bit by bit