half and half

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English half and half

Pronunciation

  • áfànâf

Play Play

Adverb Phrase

  • You do di work half and half bicos dem never pay you?.  — (Did you do the work in bits because you haven't been paid?)
  • You no need build di house once. You fit use brain run am; dey build am half and half till you finish am.  — (You don't need to build the entire house all at once. You can be really smart about it, build it in stages till you complete it.)

Synonyms

Translations

  • English: bit by bit