Difference between revisions of "light"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''light'' ===Pronunciation=== * lɪ̑t <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #Wetin de d...") |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig. | #Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig. | ||
| − | #: {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please switch on the power.)}} | + | #: {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)}} |
# Electric power wey NEPA dey bring. | # Electric power wey NEPA dey bring. | ||
#: {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}} | #: {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}} | ||
Revision as of 14:45, 29 November 2021
Naija
Etymology
From: English light
Pronunciation
- lɪ̑t
Noun
- Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
- I no fit see anyting for dis place, abeg on light for me. — (NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)
- Electric power wey NEPA dey bring.
- Dem don bring light finally. — (NSC_2021, The power has finally been restored.)
Antonyms
Translations
- English: illumination, light
Adjective
- Sey someting no get weight and e no heavy.
- Madam dis your amala light for plate o. Dis one no go belleful me. — ( insert translation )
- Sey person skin no black and e no too yellow.
- Who be dat light skin girl wey dey come here? — (NSC_2021, Who is the light skin girl that always comes here?)
Translations
- English: light
Verb
- Make dem slap person for face.
- Stop to dey misbehave before I light you now. — (NSC_2021, Stop misbehaving before I give you a slap.)
- Make dem on fire for someting.
- Go light di firewood I wan start to dey cook. — (NSC_2021, Go light the firewood. I want to start cooking.)
Synonyms
Translations
English: light, slap