Difference between revisions of "worldpipo"

Line 10: Line 10:
 
#People wey dey di world.
 
#People wey dey di world.
 
#:* {{ux|dv|My '''worldpipo''' una good morning.|(NSC_2021, My fellow citizens good morning.)}}
 
#:* {{ux|dv|My '''worldpipo''' una good morning.|(NSC_2021, My fellow citizens good morning.)}}
−
# People wey dey get bad belle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.  
+
# People wey dey get [[badbelle]] wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.  
 
#:* {{ux|dv| I no dey like to show say I get money before '''worldpipo''' go come deal with me.|(NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)}}
 
#:* {{ux|dv| I no dey like to show say I get money before '''worldpipo''' go come deal with me.|(NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)}}
  

Revision as of 14:59, 1 December 2021

Naija

Etymology

From: English world and people

Pronunciation

  • wɔ̀dpípù


Noun

  1. People wey dey di world.
    • My worldpipo una good morning.  — (NSC_2021, My fellow citizens good morning.)
  2. People wey dey get badbelle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.
    • I no dey like to show say I get money before worldpipo go come deal with me.  — (NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: fellow people, wicked people