Difference between revisions of "wazupian"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | * Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e na oyibo. | |
| − | :* {{ux|dv|Dat your '''wazupian''' boyfriend don come ask of you.|(NSC_2021, Your boyfriend that speaks with a foreign accent came here to asked about your whereabouts.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dat your '''wazupian''' boyfriend don come ask of you.|(NSC_2021, Your boyfriend that speaks with a foreign accent came here to asked about your whereabouts.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No come dey do '''wazupian''' for our side o.|(NSC_2021,You dare not speak with a fake foreign accent when you come here)}} | + | #:* {{ux|dv| No come dey do '''wazupian''' for our side o.|(NSC_2021,You dare not speak with a fake foreign accent when you come here.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Revision as of 16:08, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: Di English word whats up
Pronunciation
- wɔ̀zɔ́pɪȃn
Noun
- Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e na oyibo.
- Dat your wazupian boyfriend don come ask of you. — (NSC_2021, Your boyfriend that speaks with a foreign accent came here to asked about your whereabouts.)
- No come dey do wazupian for our side o. — (NSC_2021,You dare not speak with a fake foreign accent when you come here.)
Related forms
Translations
- English:someone who speaks with a foreign accent