Difference between revisions of "bobo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 31: | Line 31: | ||
<sm2>Pcm-ng-bobo2.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bobo2.m.ogg</sm2> | ||
− | ==== | + | ====Verb==== |
+ | * Make person dey lie give person. | ||
+ | :* {{ux|dv| Which kind talk be dat sey you fit come or you fit no come? No dey '''bobo''' me jor! Clear me make I know as tings dey be. |(NSC_2021, What do you mean by you may come or you may not come? Tell me the truth and stop playing games with me.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Because person wear suit wear eyeglass dey speak [[supri supri]] you con feel sey e no go sabi '''bobo''' person? E go do you like film. Dey watch. |(NSC_2021, Just because a person is putting on a suit, glasses and speaks good English you feel they can't deceive you? You'll be shocked. You'll see.)}} | ||
+ | |||
+ | =====Translation===== | ||
+ | * English: ''lie'', ''deceive'' |
Revision as of 04:37, 2 December 2021
Naija
Etymology1
From: unknown
Pronunciation1
- bɔ̀bɔ́
Noun
- Young man wey still dey grow
- Di bobo fine. — (NSC_2021, The young man is handsome.)
- Name wey de dey call man wey babe dey like.
- Dat your bobo make sense o! — (NST_cleaned__1534, Your boyfriend is nice.)
Related forms
Synonyms
- English: lover, fiancé, boyfriend
Translations
- English: young man
Etymology2
From: unknown
Alternative Form
Pronunciation2
Verb
- Make person dey lie give person.
- Which kind talk be dat sey you fit come or you fit no come? No dey bobo me jor! Clear me make I know as tings dey be. — (NSC_2021, What do you mean by you may come or you may not come? Tell me the truth and stop playing games with me.)
- Because person wear suit wear eyeglass dey speak supri supri you con feel sey e no go sabi bobo person? E go do you like film. Dey watch. — (NSC_2021, Just because a person is putting on a suit, glasses and speaks good English you feel they can't deceive you? You'll be shocked. You'll see.)
Translation
- English: lie, deceive